You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES #18: Nigerian Praise Medley By Khaleesii

in AFRI-TUNES3 years ago

Na me wan use am na, watin them go use

Sort:  

small wahala go dey be dat

Bell dey
we fit even get two guitarists sef

trumpet sef, that little can play "paraaranranran" for the "everybody blow your trumpet" part

😆 this guy wan kill me with laughter oh, say na bell ni

oya o
It is Sunday, let us gather for praise & worship

I don do my own already oh

See Judas

😆 abeg oh, I no be carrot