You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 38 | More than Gold by Judikay (Guitar cover)

in AFRI-TUNES2 years ago

How you go say God when for this pikin video?
Shey you no dey fear God like this????

Sort:  

Shey you no dey fear God like this????

Lol. Na professional video be this oh...

@josediccus, for our December hangout, make we no forget carry @ksam along biko.. He is full of vibe...

I told him already, him say him go come

So una bin wan invite all the .... and leave me out because I dey single abi?

na wa oooo
Make una no do me like this oooo 😥