see as I dey watch you play dey talk God When for my mind.. Guy come help my life, I need a DAW in my life so I can come back making video again...
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Trending
How you go say God when for this pikin video?
Shey you no dey fear God like this????
Shey you no dey fear God like this????
Lol. Na professional video be this oh...
@josediccus, for our December hangout, make we no forget carry @ksam along biko.. He is full of vibe...
So una bin wan invite all the .... and leave me out because I dey single abi?
na wa oooo
Make una no do me like this oooo 😥