Thank you so much brother
We'll keep growing little by little.
We appreciate your comment.
Coughs
I don comot my official Jersey...
Baba, wetin you talk for this side???
I hope to participate in this lovely community soon by sharing my own covers and renditions
Shey na my eyes dey pain me, abi I no see am well 😅😅😅 winch kyn cover? You think say na mathematics cover bayi? 😅😅 Abi na cover of garri bucket???