You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES: The Future? (Afri-Anniversary)

in AFRI-TUNES3 years ago

You come get mind dey fall sick for our anniversary week abi?
Well, I nor go blame you
Na you wey go over stress yourself to make am a success na I blame 🥲

Doh! The Lord is your strength

I never understand my comment lift up 😂 crazy Sam

Sort:  

You come get mind dey fall sick for our anniversary week abi?

🤧🤧🤧 wetin man go do....
The small strength wey God dey give us... we don almost finish am for this matter 🥲

Thank you 😁

Thank God say e don over
I still dey wait for my badge 🤧

Make I give you my primary school badge??? You go like am o 😁

No thank you 🙄