You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: THE EVENT

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

This one wey this man dey find who remember am so
Who forget you recently? Tell us, we are here for you ๐Ÿคง

Sort: ย 

I no see this sha
Let me come nd go

Who forget you recently?

You, gan gan

Impossible
Why you dey talk the impossible? ๐Ÿคง

Because in the "impossible", it is "possible"

๐Ÿ˜Œ

๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธ I tire for who nor tire for you
Oya be going abeg