You are viewing a single comment's thread from:

RE: AfriTunes week 67: Hard To Find by Chike. Cover by @didiee

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago (edited)

I think I have been hearing this song but I'm really familiar with it.

But wait o you sef no get lover??? πŸ˜‚

It's the "Hopeless romantic lover girl" for meπŸ˜‚

God abeg o πŸ€²πŸ˜‚

Sort: Β 

I no get lover oπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Lover dey hard to find, them no dey see am for road oπŸ˜‚ Even for church, I no see.

🀣🀣🀣

May God of the singles locate us abeg 🀲