Boss wan chop rice and chicken ooh,
No forget your boy at the table sha๐๐
That was incredible guitar play sir, those high notes caught me well and that crazy solo at the end can only be done by professors in music and I think I've found one๐๐
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: ย Trending
Elder ๐๐๐
I Greet oooo
I suppose slant this my reply ๐
๐
But as I say I no fit copy my oga... Slanting na him specialty
I Greet you baba ๐ I dey learn from you bayi
@ksam ,can you see another witness??
Make e nor be like say person dey cap๐๐...the extremely A1 solos you were fretting there ,na only music gurus & odogwus get the mind,heart and soul to fit run that kin thing.
A super amazing piece there boss...
Omo!!,@jesus-son all those babes wey you still dey try achieve, oya sope otilo(say it's gone),no traces๐๐๐
.
The truth will always remain the truth na๐๐ boss no wan gree say him de scatter place rearrange am in one minute like flash abi na flash of music him be sef,๐ฅฒ๐ฅฒ