You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 49 | African Queen by 2Face

in AFRI-TUNES2 years ago

@ksam ,can you see another witness??
Make e nor be like say person dey cap😄👐...the extremely A1 solos you were fretting there ,na only music gurus & odogwus get the mind,heart and soul to fit run that kin thing.

A super amazing piece there boss...
Omo!!,@jesus-son all those babes wey you still dey try achieve, oya sope otilo(say it's gone),no traces😄😂😅.

Sort:  

Omo I dey cry nah. But I believe my God no go shame me

The truth will always remain the truth na😃😃 boss no wan gree say him de scatter place rearrange am in one minute like flash abi na flash of music him be sef,🥲🥲