You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES β€’ 3 years ago

Heheheh you are not here again lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£, I no sing again lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£
@hopestylist come and save me oh lolz πŸ˜‚πŸ˜‚...
Your stiff but fresh body heheh 🀣🀣

Sort: Β 

Save you as in? πŸ™„πŸ™„ Please leave me out of this πŸ™‚

Hehehe ahhhh well play, if your name is hope again tag me you go see sth

Abeg e, I nor get that time jhur, I nor dey tag again sef πŸ˜‘πŸ˜’

Okay no whahala, If your name na hope tag me again

πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

Okay no problem

πŸ˜‘πŸ˜‘πŸ˜‘

End of discussion πŸ™„

Stiff but fresh for where? You dey whine me ni

Ahhh you wey you dey rub cream, you dey chop better.. tanzanian babe 😘❀️

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£
E have red o
Wahala be like Tanzanian babe πŸ˜‚

Ahhhh opp wife material ❀️ look at my brothers babe @burlarj

Can you stop disturbing the investor with tags? πŸ˜‚ He needs to focus on how to make money, not here looking for wife material

Ahhhhh my brother she has feelings for you oh, come and see merit have fallen for you lol 🀣🀣

πŸ˜‚do you have evidence?

Hehehe 🀣🀣🀣 she talk am herself lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ said her lips is for her fan

lol he is not disturbing, he is blood😁

Oh sorry Sir πŸ˜‚πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚

Don't mind her lolz πŸ˜‚πŸ€£