You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES โ€ข 3 years ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
E choke me o
Nor be small

The kiss na for my fan base ๐Ÿ˜ if you're a fan you got a kiss ๐Ÿฅฐ

I say make I dance na... The beat force me move my stiff body ๐Ÿ˜…

I can't wait to hear you sing... We must shayo that day normally

Sort: ย 

Heheheh you are not here again lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ, I no sing again lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
@hopestylist come and save me oh lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚...
Your stiff but fresh body heheh ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Save you as in? ๐Ÿ™„๐Ÿ™„ Please leave me out of this ๐Ÿ™‚

Hehehe ahhhh well play, if your name is hope again tag me you go see sth

Abeg e, I nor get that time jhur, I nor dey tag again sef ๐Ÿ˜‘๐Ÿ˜’

Okay no whahala, If your name na hope tag me again

๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

Okay no problem

๐Ÿ˜‘๐Ÿ˜‘๐Ÿ˜‘

Stiff but fresh for where? You dey whine me ni

Ahhh you wey you dey rub cream, you dey chop better.. tanzanian babe ๐Ÿ˜˜โค๏ธ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ
E have red o
Wahala be like Tanzanian babe ๐Ÿ˜‚

Ahhhh opp wife material โค๏ธ look at my brothers babe @burlarj

Can you stop disturbing the investor with tags? ๐Ÿ˜‚ He needs to focus on how to make money, not here looking for wife material

Ahhhhh my brother she has feelings for you oh, come and see merit have fallen for you lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

๐Ÿ˜‚do you have evidence?

lol he is not disturbing, he is blood๐Ÿ˜

Oh sorry Sir ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Don't mind her lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ