You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES3 years ago

😂😂😂
E choke me o
Nor be small

The kiss na for my fan base 😁 if you're a fan you got a kiss 🥰

I say make I dance na... The beat force me move my stiff body 😅

I can't wait to hear you sing... We must shayo that day normally

Sort:  

Heheheh you are not here again lolz 😂🤣🤣🤣, I no sing again lolz 😂🤣🤣🤣
@hopestylist come and save me oh lolz 😂😂...
Your stiff but fresh body heheh 🤣🤣

Save you as in? 🙄🙄 Please leave me out of this 🙂

Hehehe ahhhh well play, if your name is hope again tag me you go see sth

Abeg e, I nor get that time jhur, I nor dey tag again sef 😑😒

Okay no whahala, If your name na hope tag me again

🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️

Okay no problem

😑😑😑

Stiff but fresh for where? You dey whine me ni

Ahhh you wey you dey rub cream, you dey chop better.. tanzanian babe 😘❤️

😂😂😂🤣
E have red o
Wahala be like Tanzanian babe 😂

Ahhhh opp wife material ❤️ look at my brothers babe @burlarj

Can you stop disturbing the investor with tags? 😂 He needs to focus on how to make money, not here looking for wife material

Ahhhhh my brother she has feelings for you oh, come and see merit have fallen for you lol 🤣🤣

😂do you have evidence?

lol he is not disturbing, he is blood😁

Oh sorry Sir 😂😂

😂😂

Don't mind her lolz 😂🤣