You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #34 - "For My Hand" [An Afrobeat Song Cover]

in AFRI-TUNES3 years ago

Hmmmmm this one is deep my in law, he deep oh, he choke me abi he no choke you???
.
Dammmmmmnnnnn 🤭🤭🤭🤭🤭🤭 you got me smiling throughout the video swears..
First thing first your background picture for the song, do you want to kiss your audience ni or it's meant for @burlarj cox I no no y you dey bring mouth for me oh..

Dammmmmmnnnnn 🤭🤭🤭 you got that smile and body moving so much that I wish I was there to be your male artist to be your stage back up dancer...

Omo I break aswear...
And lastly the way you dey do gbedu gimme joy and I must say well done merit....

Las las he don cast, na everybody go get this voice shayoooo, Igbo ooo...
GBEMI TRABAYE 💥😂😂😂😂

Sort:  

I won't mind to kiss that beautiful lips though😂

You pipo shu nor carry the city to my comment section abeg 😂
Because I know where this is going already 🤣🤣

Hehehehehe 😂😂😂 my mentor want to kiss you lolz 😂🤣🤣

Hehehehe 🤣🤣 that is my ma, no dulling, please spoil that lips when you get the chance you hear...
@merit.ahama give my brother the chance oh lol 🤣🤣🤣

🙆‍♀️🙆‍♀️🙆‍♀️🙆‍♀️
Lemme run before people gather here 🏃‍♀️

Ahhhhh he will take care of you oh,
@burlarj ..

😂😂😂
E choke me o
Nor be small

The kiss na for my fan base 😁 if you're a fan you got a kiss 🥰

I say make I dance na... The beat force me move my stiff body 😅

I can't wait to hear you sing... We must shayo that day normally

Heheheh you are not here again lolz 😂🤣🤣🤣, I no sing again lolz 😂🤣🤣🤣
@hopestylist come and save me oh lolz 😂😂...
Your stiff but fresh body heheh 🤣🤣

Save you as in? 🙄🙄 Please leave me out of this 🙂

Hehehe ahhhh well play, if your name is hope again tag me you go see sth

Abeg e, I nor get that time jhur, I nor dey tag again sef 😑😒

Okay no whahala, If your name na hope tag me again

🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️

Okay no problem

Stiff but fresh for where? You dey whine me ni

Ahhh you wey you dey rub cream, you dey chop better.. tanzanian babe 😘❤️

😂😂😂🤣
E have red o
Wahala be like Tanzanian babe 😂

Ahhhh opp wife material ❤️ look at my brothers babe @burlarj

Can you stop disturbing the investor with tags? 😂 He needs to focus on how to make money, not here looking for wife material

Ahhhhh my brother she has feelings for you oh, come and see merit have fallen for you lol 🤣🤣

lol he is not disturbing, he is blood😁

😂😂

Don't mind her lolz 😂🤣

Ta le leyi??? 😂😂

Gbemidebe ni!

Hmm, so you are now doing omoyoruba things on hive abi? 🙄

Na so nau😂

Shift joor 😅😅

Hehehe 🤣🤣🤣 lolz 😂🤣 waaa gbayi Omo iya mi 🙌🙌🙌

Omo ologo... se kin wa, k'emi na gbenu si?

Ahhh wa ko jona daanu, gbenusi kini 😏, you wan collect chord for mouth...

😂😂😂. God abeggg ooo

Ahahaha 🤣🤣 you better warn yourself no dey follow me Try am oh