Guy this thing sweet na! E too short oh.. I just drop my phone dey listen to you as e dey go, naso the thing just cut like that. No be so oh!
You come put us for mood finish you come cut am. No be so dem dey do things my oga.
Na to go dey score weytin you play for here make me self sabi reach half of weytin you dey play.