Who be this one now wey wan come dey follow me dey drag babes for here o . Abeg my ladies make una no listen to am o, na scam. Na me b d real and genuine lover man, lolz
Omo where you go since nah? Since I came here, I haven't seen you. You go marry?? Hehe
Welcome back bro. You get correct sexy voice wey dey make me fear because of the territories wey I don establish for here. See abeg no near my ladies o, lolz
Kudos bro. You too much. Welcome again