You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Anniversary || Jesus Akamdinelu (Mercy Chinwo) || Cover by @jesus-son

in AFRI-TUNES2 years ago

Boss abeg if you want whine me do am with low key make my oga them no hear com decide say them no go teach me again, lolz.

I really appreciate you bro, for the privilege of listening and commenting. You too much baba

Sort:  

No talk am outside say you no sabi o, you be agba for real

Lolz, this one keep me speechless o