Thw boss piano man, you dey burst my head with your chords na d sonorous voice i come miss, hehe. I love that soft touch you gave this. Weldone baba
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Trending
Hahahahah @jesus-son anytime I see your comment the first thing is to make sure am not eating or taking water before it will choke me 🤣😂
See boss dey call boi boi boss abeg make them no ear you oo, people no go know say some underground boys dey learn from them quietly.
That my voice needs serious touches though 😂 🤣 say na sonorous voice🙏😂
Thank you so much brotherly, I super excited this morning bro 🥂😂
Haha, dis man
Inside me and you now na who dey make person laugh
Me wey I no sabi shingbai, hehe
Afar dis January shege with poverty, e smell your side? Sha, Me I know say u b big man, no need to ask
I hail u brooo