You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #33 || Let's Praise His Name Original Song By @Jessicaossom

in AFRI-TUNES3 years ago

Hello dear
I am so sorry, procrastination don wound me... together with many other choking activities ooo
abeg forgive me
I am on my kneels oooo, I raise up my hand join sef...

I told you I'd check it, and I did but to comment come be war....
I come dey find wetin to type since to take qualify this beautiful piece, na there my head start to dey think ooooo

I kan say i go come back again..
I am so sorry...


This is so so beautiful
You know I didnt know you have a beautiful voice before I started whining you to participate here ooo...lol
And now I am glad you dey drop steady bars...
This is really wonderful.

E remain make you reach studio oooo
Our combo sef, we go need plan am ooo...lol so that I dont spoil it for you

Sort:  

No worry, I no vex, so you are forgiven hehe.
I sha knew that you would check it eventually when you are free and you did hehe.

Thanks for the compliment on the song, it is greatly appreciated.

before I started whining you to participate here ooo...lol
😂

E remain make you reach studio oooo
Our combo sef, we go need plan am ooo...lol so that I dont spoil it for you

😂 Abi nau hehe
Normlly sha, everything for life requires plan.

Thanks for stopping by.

Sure oooo
I must check am

Yesso
If I had a keyboard, it'll be better sef

Ehen
For how long have you been in the kwaya... sorry choir?

Hehe

Abi na lol

Since I was still a child... I was part of my church's children Kwaya back then lol

Omo
You yaff tey in the kwaya ministry ooo
Chai
No wonder
Ya doing well ooo
Coman cut small voice for me nau

To you, I am doing well, but to me, I never start at all.

Life no balance. Thank you sha hehe

Chai
True
Life no balance sha
But you're good 🥰

Abi o

Thank you😊