Haunty Mary has a good voice iya iya ooo
Hehehe, my first time seeing you play ANY MUSICAL INSTRUMENT even if na pot sef π π π
@onos-f come and learn work for person wey get voice, no be say you go dey claim best singer still dey give us your π
!hiqvote