You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 67: WONDERFUL WONDER ACOUSTIC FREESTYLE COVER BY CHOSENFINGERS

in AFRI-TUNES2 years ago

indeed you were enjoying yourself oo. those riffs no be here ooo, its for prof dem for singing. I cant fit try am unless e go choke, hahahaha.
great work as always bro!

Sort:  

Ahahahaha😂😂😂 my oga dey whine me oo

I say make I do small freestyle like my boss as per say Na your footsteps I dey follow.

Thanks alot for always, your kind words are worth more than gold.

Much love brother 🥰