You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #29| DADDY WEY DEY PAMPER BY MOSES BLISS| COVER - MARY BELLO

in AFRI-TUNES3 years ago

Kai! I too love this song! I saw the love version and it was super moving!!
You sef come oppress us with your vocals!
Wehdone dear @marybello

Sort:  

Thank you so much @magicfingerz. I no oppress o abeg. I still be learner

Love version???
Like dem use Christian song toast babe???

Some people want make Oluwa wipe them Oraimo cord bayi