You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Tunes Anniversary Week| Wait for Me by Johnny Drille| Cover by Mary Bello

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

I first thing say nah post I dey read, before I come check ham wellπŸ˜‚πŸ˜‚, I dey hail ooo
Biko commot your hand for everybody jor, them talk @jmis101 and @maryjacy no follow...You one become solomon of our timeπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, biko I come in peace πŸƒβ€β™€οΈ

Sort: Β 

Hehe, na me nah
I b Solomon pikin

lol, funny you πŸ˜‚

Ahhhh
Dem don talk am already πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, correct.

You one become Solomon of our time

Abi, he wants to do little like 2babaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚