Who told him I've learnt yoruba, me that was just doing look and talk for the song so ๐คช๐คฃ
Well, hold two spoons abeg... Na me and Hope go use am eat when we come your wedding ๐
I miss vanilla ice cream ๐
Hope is good o
If another better video editor show up, our video editing go sweet pass wetin we dey even sing for the video ๐คฃ๐คฃ