Maybe I should start planning how to get people sign up to Hive using the QR code on my incoming t-shirt 😁
Send the extra extra large here le you see crazy 😑
Shift joor, support ko support ni 😂
Maybe I should start planning how to get people sign up to Hive using the QR code on my incoming t-shirt 😁
Send the extra extra large here le you see crazy 😑
Shift joor, support ko support ni 😂
Hahaha
Although for the scan, it'll automatically show afritunes as the referrer 😜😜😜 but I think it can be changed.. not sure shaa
It wee wear you 🤣🤣🤣
Mama agba 🙌🙌🙌 Diamond lady 🙌🙌🙌 Meritda..ale 🙌🙌🙌 Na your hand we dey like this ooo 🤣🤣🤣
Haha no problem, I should get at least one to join Hive using the community as a referrer... If na musician, e don sweet be that 😁
We go fight, we go fight o 😑
Nor try that rough play again abeg, na my hand as in 😂
Lol
We don tell them already
Extra Extra large na wetin dem dey give you ooo
Lol