You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes Wk #40 - "Ijoba Orun By Lara George" Cover with subtitle

in AFRI-TUNES2 years ago

Who send you? 😂
Do what they sent you please

Sort:  

Nah wetin dem no send me I one start to dey do now 😂😂
It is called charity work...

See me see wahala o 😂
Na my side you wan come take start your premium stubbornness 🤣

See human being.... They took my kindness for stubbornness.
I've promise myself not to be stubborn for the rest of the year...I don't know about next year though
Dance Party GIF by Minions

🤣🤣 This girl is not a good person o
Mistaking stubbornness to be kindness, ahhhh fear God nau 😂

It's the fear of God that is making me to do what I'm doing, in fact, I have clear conscience 😂😂😂

Ahhhh wahala don meet problem 😂
I don run abeg

Pizza Yes GIF