🤣🤣🤣🤣
She have come again... Somebori save me from this hype woman.
I just landed from Brooklyn, money nor just dey there 🥲 we dey manage.
🤣🤣🤣🤣
She have come again... Somebori save me from this hype woman.
I just landed from Brooklyn, money nor just dey there 🥲 we dey manage.
Brooklyn?
Fada Lord 👁️😂😂😂
Nkem does not know this place oo 🤣
Abeg, put me in your car boot 😂😂😂
😂😂😂
You better not know there self
I have run and come back to Nigeria, na here money dey 🥲
😂😂😂😂
Are you for real?
Maii should go and shine up like you and then return to naija 😂😂😂