You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE MUSIC FESTIVAL WEEK 117 {ROUND 3} COVER OF YESHUA HAMASHIACH BY @OLUTHOMAS

in Music Zone β€’ 7 months ago (edited)

Hahahahah @jesus-son anytime I see your comment the first thing is to make sure am not eating or taking water before it will choke me πŸ€£πŸ˜‚

See boss dey call boi boi boss abeg make them no ear you oo, people no go know say some underground boys dey learn from them quietly.

That my voice needs serious touches though πŸ˜‚ 🀣 say na sonorous voiceπŸ™πŸ˜‚

Thank you so much brotherly, I super excited this morning bro πŸ₯‚πŸ˜‚

Sort:  

Haha, dis man
Inside me and you now na who dey make person laugh
Me wey I no sabi shingbai, hehe
Afar dis January shege with poverty, e smell your side? Sha, Me I know say u b big man, no need to ask
I hail u brooo

OMo na you walai you too funny dieπŸ˜…

Omo the poor swaggerers towards my side na why I dey post back to back make I take style escape am oo. Can you imagine we still dey January 10 e no funny at allπŸ˜…

Thank you so much bro for all