My oga wey nobody fit scope๐๐๐๐
Thanks boss
I don dey expect say u go come for me ontop this love matter๐๐
Wehdone๐๐
Everything na lie,na only people wey Sabi guitar dey get woman pass e.g @olujay
Na worship music be my calling bossu๐๐
I be Don Moen pikin
Obawhale say hin go see me later๐๐๐ฝ