Sort:  

Na @ksam Win everything (no tell anybody o)

Dash me money naaa

Oga u sef
Dey close yah eyes nah

Help me tell am oo, lolz

Please remember me too oo once e drop 😂

Lolz, okay I will not tell anyone especially @ksam even though he already nose 😌