You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: Who will be the winner?

in AFRI-TUNES2 years ago

The result don leak, make I tell you??

Sort:  

Lolz, yes tell me 😂

Na @ksam Win everything (no tell anybody o)

Dash me money naaa

Oga u sef
Dey close yah eyes nah

Help me tell am oo, lolz

Please remember me too oo once e drop 😂

Lolz, okay I will not tell anyone especially @ksam even though he already nose 😌