Ojoroooo, u came late purposely oga, me I no gree say na busyness abi tabulara... gini sef, haha.
Correct guy with wizard brain. I wonder when God dey share brain where e keep me. Only you just carry up to 20 people brain. Sha make I put am say na your gift be dat. But sincerely bro, its quite very great from you to be doing all you do. Your availability to anyone who asks for your help at any time is just so superb and it's not like you are alway less busy but you sacrifice that little time to help. Infact anybody wey say God no go bless you, e no go better for am
You are just so creative such that you did two things in one- writing and playing.
I no wan talk too much because you no be woman, if to say na one of my ladies now like @utymarvel I for give homily , hehe.
Happy anniversary bro, you too much