You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES: The Future? (Afri-Anniversary)

in AFRI-TUNES • 2 years ago

Hahaha
No vex na, no be me cause am... lol

Thank you so much baba... it is quite tasking and mind draining, but wetin man go do nau... we just dey pray for Oluwa strength 💪

Hahaha, thanks baba... na writing I suppose do ooo... but I say make I drop video join body... lol

You dey mention @utymarvel to torment me shey? After she break my hat 🥲

Sort:  

@utymarvel never even gree for me sef

Weldone baba, u too much jare
The Lord is your strength