You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: THE EVENT

in AFRI-TUNES โ€ข 2 years ago

Guy u no congratulate me o, u no see say I win?? 1๐Ÿ˜…

Sort: ย 

Just vex dash me wetin you win ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

I no dey vex on Sunday
Lolz

Guy sorry o...CONGRATULATIONS to you @jesus-son for the big WIN

NO vex abeg e skip me o

Now ur alright cos I write am for big letters.

I celebrate with u mean. But I just dey look you....I go surprise u soon. Just dey playyy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

#Kudos manโœŒโœŒโœŒ

Lolz, my brother play play na my name o
Thank you sir

Enjoy @jesus-son