You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: THE EVENT

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

Guy u no congratulate me o, u no see say I win?? 1πŸ˜…

Sort: Β 

Just vex dash me wetin you win πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

I no dey vex on Sunday
Lolz

Guy sorry o...CONGRATULATIONS to you @jesus-son for the big WIN

NO vex abeg e skip me o

Now ur alright cos I write am for big letters.

I celebrate with u mean. But I just dey look you....I go surprise u soon. Just dey playyyπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

#Kudos man✌✌✌

Lolz, my brother play play na my name o
Thank you sir

Enjoy @jesus-son