Shoot shot so that person go dodge am, I no do jare, make them shoot first π
Anyways, the hype too much and I can't take it from someone that is better so no Dey hype me.
Thank you so much for listening β₯οΈ

Shoot shot so that person go dodge am, I no do jare, make them shoot first
So that when them shoot, you sef go Dodge am? π₯²
This world is a dodging world π₯²
Ahhhhh
Shey men no get emotions to cry ni? π₯Ίπͺ
That's why some of us no dey shoot shots ooo, we no wan collect pre-breakfast π₯² so e dey take tim
Hahaha, e nor easy to shoot first oo, e be like say I go join you oo, make them shoot first ππππ, I nor wan hear say them dodge oo π€£π€£π€£.
Hmm, abeg I rest my case πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ.
You're welcome dear ππ.