You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes #22: Be My Man By Asa (Cover) By Khaleesii

in AFRI-TUNES • 3 years ago

Shoot shot so that person go dodge am, I no do jare, make them shoot first

So that when them shoot, you sef go Dodge am? 🥲

This world is a dodging world 🥲

Sort:  

Hahaha, silly boi 😅😅.

😆 me I fit dodge am na but if them dodge for me, I go cry

Ahhhhh
Shey men no get emotions to cry ni? 🥺😪

That's why some of us no dey shoot shots ooo, we no wan collect pre-breakfast 🥲 so e dey take tim

Una dey use to am na, e different

Ehwoo

😂 yes na
It’s the reality