You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES โ€ข 3 years ago

I HBD now na like 10 Hive, na 5 Hive I win madam ๐Ÿ™„

Sort: ย 

Hahaha, lolz, you nor just funny ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, so? Abeg that one na your concern oo, lolz ๐Ÿ™‚

untitled.gif

Hahaha, you never see anything sef, you go look you go taya, lolz

I don taya already self
๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

Hahaha, we never start you don taya, lolz, wahala na your mate? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Na me you wan use reply take finish this morning?
Nothing like that
Lucky number is the go ๐Ÿ˜๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

Hahaha, see this one trying to maintain her lucky number position, lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, well it is well.

๐Ÿ™Œ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

Calm down naa๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Omo see big money wey una dey call

God abeg
When??? ๐Ÿคง๐Ÿฅบ

๐Ÿ˜‚ Rich kid
Don't start please

Me wey be poor kid like dis ๐Ÿฅฒ
Wey I think say you go adopt me make I come enjoy small money ๐Ÿคง

You are adopted
NYSC
Now your suffering continues ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ