You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES3 years ago

You're welcome dear, you really deserve that take out abeg, good food go cure you once, e nor go waste time at all, lolz. Abeg nor forget your baby girl oo, me I sha dey here oo, 1 HBD is all I need oo, hehe.

As in ehn, I don make my comment finish I realize say he name nor dey inside I just know say something dey wrong so I gat edit my comment again, lolz. He is doing really well, he dey represent us wella.

Sort:  

I HBD now na like 10 Hive, na 5 Hive I win madam 🙄

Hahaha, lolz, you nor just funny 😂😂😂, so? Abeg that one na your concern oo, lolz 🙂

untitled.gif

Hahaha, you never see anything sef, you go look you go taya, lolz

I don taya already self
🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️

Hahaha, we never start you don taya, lolz, wahala na your mate? 😂😂

Na me you wan use reply take finish this morning?
Nothing like that
Lucky number is the go 😏🚶‍♀️

Hahaha, see this one trying to maintain her lucky number position, lolz 😂😂, well it is well.

Calm down naa😂😂😂

Omo see big money wey una dey call

God abeg
When??? 🤧🥺

😂 Rich kid
Don't start please

Me wey be poor kid like dis 🥲
Wey I think say you go adopt me make I come enjoy small money 🤧

You are adopted
NYSC
Now your suffering continues 🤣🤣