You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES β€’ 3 years ago

Thank you my dear 😊
I say make I go do take out for this many prizes wey I win so o
As person nor well, na favourite food go cure am sharp sharp 😁

@ovey10 is something else, that guy is a superman... He must have been one but retired to Hive πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ

Sort: Β 

You're welcome dear, you really deserve that take out abeg, good food go cure you once, e nor go waste time at all, lolz. Abeg nor forget your baby girl oo, me I sha dey here oo, 1 HBD is all I need oo, hehe.

As in ehn, I don make my comment finish I realize say he name nor dey inside I just know say something dey wrong so I gat edit my comment again, lolz. He is doing really well, he dey represent us wella.

I HBD now na like 10 Hive, na 5 Hive I win madam πŸ™„

Hahaha, lolz, you nor just funny πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, so? Abeg that one na your concern oo, lolz πŸ™‚

untitled.gif

Hahaha, you never see anything sef, you go look you go taya, lolz

I don taya already self
πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

Hahaha, we never start you don taya, lolz, wahala na your mate? πŸ˜‚πŸ˜‚

Na me you wan use reply take finish this morning?
Nothing like that
Lucky number is the go πŸ˜πŸšΆβ€β™€οΈ

Calm down naaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Omo see big money wey una dey call

God abeg
When??? 🀧πŸ₯Ί

πŸ˜‚ Rich kid
Don't start please

Me wey be poor kid like dis πŸ₯²
Wey I think say you go adopt me make I come enjoy small money 🀧

You are adopted
NYSC
Now your suffering continues 🀣🀣

untitled.gif
Awwwn πŸ₯ΊπŸ₯Ί @merit.ahama this is how you make me feel right now.... Like oneπŸ₯ΊπŸ₯Ί
Thank you so much dear

You have all the right to feel that way my Boss 😊

Hahaha...
Abeg ooo make person for no come de say I de raise shoulders ooo
Na only me be my mama pikin oo..
Sometime my strength de go de come de go de come, make in no come be say na when them chaos me my strength no go come de, superman don finish be that ooooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

🀣🀣🀣
I understand, nor worry... We believe in you.
Superman power na for life 😌

Abeg make wona help me make I believe in myself too naa bayiiπŸ₯ΊπŸ₯Ί

We go help you for sure

Baba complete your talk oooo

I wan hear wetin @merit.ahama dey make you feel like

Oga boss @ksam
She de make me feel like Black panther nawwπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Oga boss wehdon oooπŸ˜‚πŸ˜‚

Na wa oooo
πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…
Weldone oooo

Oga turn superhero because of haunty Mewit ooo πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

πŸ˜πŸ˜πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

What's she feeling like now 😏

Mtcheeeeew πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

Aploko pikin

Lol
Wetin I do ooo

Nothing obviously πŸ™„

Aploko pikin....?πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”
What the heck is thatttttπŸ˜‚πŸ˜‚

He too like aploko
Tatafo πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 3 years agoΒ (edited)

aploko
Tatafo

What tribe is this nowπŸ˜€πŸ˜€

It's Urhobo slang πŸ˜‚

Make I follow you come chop the food nau 😏 me sef I no well

πŸ™„πŸ™„πŸ™„
May you never fall sick
Say a big Amen

No be that one be the matter for now

Make I come follow you chop food, na the main wahala

I look like who dey share food with community Admins? πŸ™„
Na them be food, make I chop my small ration and use belle face ground sleep

Thank God ecency no dey show person wey be admin
Like this now, na hunger catch meee πŸ₯²πŸ₯²πŸ₯²
Shey you wan make hunger finish me????

🀣🀣🀣
I don already know say you be Admin na
Shuooo what do you take me for? πŸ˜‚

False accusation 🀧
Me dah ayam a normal citizen

For where? 😏