You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES โ€ข 3 years ago

untitled.gif
Awwwn ๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ @merit.ahama this is how you make me feel right now.... Like one๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ
Thank you so much dear

Sort: ย 

You have all the right to feel that way my Boss ๐Ÿ˜Š

Hahaha...
Abeg ooo make person for no come de say I de raise shoulders ooo
Na only me be my mama pikin oo..
Sometime my strength de go de come de go de come, make in no come be say na when them chaos me my strength no go come de, superman don finish be that oooo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
I understand, nor worry... We believe in you.
Superman power na for life ๐Ÿ˜Œ

Abeg make wona help me make I believe in myself too naa bayii๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ

We go help you for sure

Baba complete your talk oooo

I wan hear wetin @merit.ahama dey make you feel like

Oga boss @ksam
She de make me feel like Black panther naww๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Oga boss wehdon ooo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Na wa oooo
๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…
Weldone oooo

Oga turn superhero because of haunty Mewit ooo ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

What's she feeling like now ๐Ÿ˜

Mtcheeeeew ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

Aploko pikin

Lol
Wetin I do ooo

Nothing obviously ๐Ÿ™„

Aploko pikin....?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
What the heck is thattttt๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

He too like aploko
Tatafo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ย 3 years agoย (edited)

aploko
Tatafo

What tribe is this now๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€

It's Urhobo slang ๐Ÿ˜‚