You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: Who will be the winner?

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

O yea @hopestylist
You've been hiding ever since right?

Nothing for you from this side sef..I don vex small😎😳

Welcome dear

#waitforthegood

Sort: Β 

I've not been hiding oo, I've just been away or is that hiding? πŸ˜‚
Please come let me book an appointment with you naw because you na celeb now oo. Na we dey rush you πŸ˜€

Hahahaha,...you were hidden joor @hopestylist

Talk true now oooπŸ˜³πŸ˜‚

I wasn't jhur, is it by force? πŸ˜‚

Do you think I'm a liar? Don't worry I won't feel bad, just tell me the truth πŸ˜‚

Hahahaha @hopestylist

I know wetin u want hear from me. But I get am to talk shaπŸ™†πŸ™†πŸ˜³

Kikikik

Lolz, go jhur, so you think I'm a liar, no wahala πŸ˜…

I no say you lie na aba @hopestylist

Ok sorry jhoor πŸ™πŸ™πŸ™

@jesus-son come rescue me o.,.plead for meπŸ‘‹

πŸ™‡πŸ™‡

Then what did you na say? πŸ˜‚

I travell I no dey

Where you travel go @jesus-son ?

You must come back o...wetin be that one

No try me o...u must to dey oπŸ˜‚πŸ˜ŽπŸ˜Ž