O yea @hopestylist
You've been hiding ever since right?
Nothing for you from this side sef..I don vex smallππ³
Welcome dear
O yea @hopestylist
You've been hiding ever since right?
Nothing for you from this side sef..I don vex smallππ³
Welcome dear
I've not been hiding oo, I've just been away or is that hiding? π
Please come let me book an appointment with you naw because you na celeb now oo. Na we dey rush you π
I wasn't jhur, is it by force? π
Do you think I'm a liar? Don't worry I won't feel bad, just tell me the truth π
Hahahaha @hopestylist
I know wetin u want hear from me. But I get am to talk shaπππ³
Kikikik
I no say you lie na aba @hopestylist
Ok sorry jhoor πππ
@jesus-son come rescue me o.,.plead for meπ
ππ
Where you travel go @jesus-son ?
You must come back o...wetin be that one
No try me o...u must to dey oπππ