You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Anniversary || Jesus Akamdinelu (Mercy Chinwo) || Cover by @jesus-son

in AFRI-TUNES2 years ago

Thanks so much Miss Ahama
You too much

My entry go make sense so? I feel oppressed

Abeg if u wan whine me just tell me straight, u wey ur voice dey shake even heaven gooor.
Sha thank you for the comment. You too much

Sort:  

😂😂😂
I nor dey whine you o
I just dey fear 😩🤣

🙄🙄
Silent mode activated

On God 😂