You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Afritunes Week 169 || A Cover of "Ga Yesu Ubangiji Shine Rai"

in AFRI-TUNES6 days ago

Hahaha this guy no go kill me, lolz
See as I dey smile as I dey read every line, thank you so so much brother for the compliment.
No worry I no fit take over Hausa from una, haha

Sort:  

Toh better ooo 😂🤣 the way you were singing the Hausa with all seriousness and you sound like you want to take over everything from us😂🤣😂🤣 you even sound better than some of us sef.