You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #79 || TALO DABI RE BY TOPE ALABI || COVER

in AFRI-TUNES2 years ago

Afar na baba, u don Park your guitar again?? Abeg I wan see jare. Well without instrumental your songs dey always make sense base on sweet voice wey u get. But I wan see guitar ooo