You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 38 | More than Gold by Judikay (Guitar cover)

in AFRI-TUNES2 years ago

Na to come thief this ginta na him remain. Omo you're doing well, well-done. I just like the way you dey stroke the ginta small small, chai.

You finally upload that our meetup picture hahaha. Hope say you go dey this December, we dey comot oooo

Sort:  

Na to come thief this ginta na him remain.

That one no be issue
Na small sacrifice
That your Eye Phone 😂😂😂 e go disappear from your pocket... miraculously 😂 e go be miracle

I just like the way you dey stroke

Baba abeg calm down, I no know wetin I dey read here 😂😂😂😂 I no See other things... I say make I clarify....

Enipé??? 😂

Hope say you go dey this December, we dey comot oooo

Ahhhhhh
I neva hear anything ooooo
Ahhhh
Make una no put me for unknown miss call oooo 😭😭😭😭😭😭

I don dey warm up since
Lol