You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK71. | | ONISE IYANU BY NATHANIEL BASSEY

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

I go scatter all the relationships wey you dey try build... I go confiscate the sand, cement and water.... πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

No try me oooo πŸ˜…πŸ˜…

Sort: Β 

Bad belle. U beta lemme o🀣

Don't be a scatter scatter na. Leave him na🀣

Abeg tell am o

Hahahahah