You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: Who will be the winner?

in AFRI-TUNES2 years ago

I greet specially my fresh and finest Mod but abeg who be @jesus-son? Na Hive member? 🤧 I dey my house sha

Sort:  

Na gate man for hive

U better no commot for house o

I dey house

Thank you so much dear.
Me sef I never dey sure oo but I think he is a member of hive 😂, I never bad reach like that 🤣

😂😂😂😂
You don bad pass like that 🏃‍♀️🏃‍♀️

Ahh!! Make ona come see see finish oo, wahalad 🤣🤣