My brother, you really took out time to create this beautiful thing...
Mehn, I be think say na common person you go do.... "lol"
Anyways, you na senior man already, no cap!
Sha try dey show junior comrades like me way!🙏

Hahaha
I still dey eye that Common Person ooo... but wait ooo 😏 you no believe say I go choose the way of God bah??
E go shock some people oooo when dem see me for heaven
Omo bro
E no easy but I thank God say e no too give me challenge
Omo.. you funny die..
Asides from the fact say this post make sense, if I see you for heaven lasan,... I go protest!
Mix up don dey somewhere be that 😂
Na someone like @starstrings01 legit for heaven 😃🙏
Hahahah
Boss
No worry nau
You no need bother
Na people wey go go heaven suppose dey worried 😅😅😅
Just relax