Damn.... This man is musically hot. Arrgh God abeg, see musical machala as in ehn.... you killed it.
That your turtle neck dey enter my eyes sha.😪
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Â Trending
The turtle neck na bend-down-select 🥲 I chop like 5 - 10 slaps before I manage see this one 🥲 I swear with this pure water wey dey my hand, the turtle neck no make sense 😅
Boss, we following your path ooo 🙌
Omo the last person wey price this turtle neck, he know wetin him eye see. Na him wizkid wear go Ghana na.
I sight you my boss of comrades